Friday, 19 February 2016

Trouble in Twinsville

Popular twin musicians wey dey dance like Micheal jackson and compete with themselves alone are having trouble with their elder bro(at least, one of them). Wetin cause am? The twin wey get twitter fingers talk say him brother no dey add anytin join their art,yet,he controls it,orders them around and takes the lion shares as compared to their individual takeouts. The twin come think...Wetin this boy dey bring sef? Oya gerrarahere Mehn! But,d elder bro no wan leave. He dey form seniority for business. Na so everything take start o. Pray for the twins o! ->AnonMailer

No comments:

Post a Comment